BBNaija Housemate, Tacha Don Talk Plenty On Top Seyi Awolowo Mata
Ex-BBNaija star wey be Tacha don talk say she no know who be Seyi Awolowo, him wey also dey for BBNaija season 4.
Tacha and Omashola bin start one live video for Instagram early today where them dey respond to questions from their fans them, which the two of them promise to reply.
When the interview bin dey go on, one fan ask Tacha and Omashola about their relationship with Seyi.
MAKE UNA READ:
Omashola deny Seyi and come push the question give Tacha. Tacha wey dey respond, come also talk say ”Wetin be Seyi? Wetin be that? I no know wetin be that? wey show say the hatred between this pipu never still dey settle.
The Seyi wey them bin dey talk nah grandpikin of ogbonge Naija baba of politics wey be Chief Obafemi Awolowo.
MAKE UNA READ:
Seyi Awolowo nah model, pesin wey get him own business and him dey also act film too. Him read psychology for Houdegbe North American University wey dey Benin republic.

Album: Genius – Ice-V
Ice-V’s Genius Album goes live on 19th December
Praise Anthem – Saint Remmie ft Jae Gold (MP3)
Breaking News: Billionaire Prince Unveils Blockbuster ‘Maria the Nanny’ Set for July 10th Premiere
SignOut (Triumphant) – Rhainman
INNOPOWER AFRICA AND LUMA LEARN ANNOUNCE STRATEGIC PARTNERSHIP TO DEMOCRATIZE AI ACCESS FOR STUDENTS, TEACHERS, AND FAMILIES ACROSS AFRICA
Chief Charles Orie Marks 60 in Grand Style, Caps Weeks of Philanthropy with Abuja Celebration